20/05/2020 Mythbusters Members of the community debunk myths and correct misconceptions about COVID-19
30/04/2020 Peer to Peer Information Spreading about COVID-19 Unto awa peer to peer approach, TRS dey work with di Nigerian community wey dey diaspora and also for Naija to taku di rumors and lack of legit information about COVID-19.
18/04/2020 UNHCR Helpline Numbers UUNHCR don establish Helpline to dey kontinu to provide services give refugees
15/04/2020 Judith Audu Nominated UNHCR High Profile Supporter The ogbonge Naija award winning filmmaker and actress, Judith Audu don dey nominated as one of di UNHCR High Profile Supporter and on top of dat one she go dey engage with the Telling the Real Story project
07/04/2020 School Engagements for inside Edo State, Nigeria For February 2020, TRS do awareness raising activity for 10 different school inside Edo state, Naija.
14/02/2020 Partners and Media Engagement for Nigeria Telling the Real Story (TRS) organize dissemination meeting for Benin City, Naija. We bring togeda ogbonge partners wen specialise for anti-trafficking, we also bring di media dem.
20/11/2019 Startups Without Borders Telling the Real Story sponsor di inaugural Startups Without Borders summit for Cairo. Dis na platform way dey encourage self-employment and investment among refugee entrepreneurship business, idea and parol.
20/11/2019 Telling the Real Story at El Gouna Film Festival Telling the Real Story go di third edition of di El Gouna Film Festival for Eygpt. For dere, discussions happun on how TRS dey use refugee story as strategy to create dialogue inside communities.